Say me I'm getting reckless
I got Money on mind sina worries about the next thing
I go love way you whine me i'm i got you on my checklist baby oh
What you wanting from me you know me i fi get it
I got money i be spending
I got party on my mind me i fi love da good vibes
See da ride back home only thing on my mind
I dey thank you for this love me i know
She give me small love in dey turn to a lot
A sweet sweet girl she dey give me so small
And 1 ring i swear me i'm picking her calls

She go tell me I'm da baddest i'm da baddest in the town
She see me doing shows so she wanting me around
Anything you want make i do i go do,
But if i'm too bad for you let me know