LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Shoe Maker

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Shoemaker where you dey
Come and fix my shoe
Shoemaker where you dey I need you now
I call you because I know say na you fit fix am
Shoemaker where you dey I need you now

Shoemaker where you dey
Come and fix my shoe
Shoemaker where you dey I need you
I call you because I know say na you fit fix am
I know where you dey
I know where to find you

Oh Oh Oh Oh
The point be say na person wey go fix am me go call o
Cos na him sabi the thing well well o
Well well
I no go carry matter of shoe go give carpenter
Cos e no sabi the work at all o
Carpenter where you dey
Come and fix my chair
Carpenter where you dey
I need you now
I call you because I know say na you fit fix am
I know where you dey I know where to find you

Oh Oh Oh Oh
The point be say na person wey go fix am me I go call o
Cos na him sabi the thing well well o
Well well
I no go carry matter of chair go give shoemaker nah nah
Cos e no sabi the work at all o
Heart fixer where You dey come fix my heart
Heart fixer where You dey I need You now
I call you because I know say na you fit fix am
Heart fixer where you dey I need you yes
Heart fixer where You dey come fix my heart
Heart fixer where You dey I need You now
I call you because I know say na You fit fix am
I know where You dey I know where to find you

I know where You dey I know where to find you
I know where You dey I know where to find You

Oh Oh Oh Oh
The point be say na person wey go fix am
Me go call o
Cos na him sabi the thing well well o
Well well
I no go carry matter of heart go give a human o no no
Cos e no sabi the work at all.

Oh Oh Oh Oh
The point be say na person wey go fix am
Me go call o
Cos na him sabi the thing well well o
Well well
I no go carry matter of heart go give a human o no no
Cos e no sabi the work at all.

Heart Fixer
Right now I need You o
Right now I need You o

Heart Fixer
Right now I need You o
Right now I need You o

PUBLISHERS

Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

None