I will do every thing so you see sey adey love you
All d smile smile you dey smile bae
Baby you dey make a confuse
Adey give you all my time
Buh you, you dey give me attitude
Adey give you all my time
Buh you, you dey give me attitude
Adey doo all d things adey doo
Adey sing all d song adey sing ey3 wud) ei
Can't you feel how am feeling
Why you dey make this thing so hard for me
Can't you feel how am feeling
Why you dey make this thing so hard for me
Hw3 me hu fifr3 s3me da minda
Adey doo all d things adey doo
Adey sing all d song adey sing ey3 wud) ei
Hw3 me hu fifr3 s3me da minda