LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

ODS (Original Dangbana Shoko)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ehi yeh eh who won taku laya 
Oh na na) who won taku laya 
(Oh na na) Who won taku la
Won le won ba ti  
One man mopol lyrical factory
Won le won ba ti
One man mopol lyrical factory (Lyrical factory)
Wo! Blood in my eye I don see nobody 
One blow seven die imma crush anybody 
Cross my lane at your own very peril 
O ta yeriyeri ogbonna felifeli
Na me be the champion 
Kerekoro bi scorpion 
Serubawon bi lion
Kowonje Pawon (Pawon)
Original Dangbana Show
Original original Original dangbana shoko 
Original original Original Dangbana show 
Original original original Dangbana shoko
Original original
Everyday to me is a sunny DAY
Be it Sunday  Monday its a money DAY
Jaye 1 2 lai GBOLIDE
Mr wande where the Ace 
Where the WAAKYE
The big Romelu who fit to tackle ME
Fully loaded lomo no one vacuum ME
Im speaking for my nigga Sharon FAKANMI MATANMI
Too hard to crack no fit MAKUN MI
Omo boi don go con dey blow SPEAKER
Cicinatti runner not the money LOANER 
Wizzi mo bato Gucci FERRAGAMO
Fresh Gang Swag on the mark Chinda Monalisa
Original Dangbana Show
Original original Original dangbana shoko 
Original original Original Dangbana show 
Original original original Dangbana shoko
Original original
Na me be the champion 
Kerekoro bi scorpion 
Serubawon bi lion
Kowonje Pawon
Original original original o 
Dangana show dangaba show dangbana show
Dangbana ahn ahn ahn
Original Dangbana Show
Original original Original dangbana shoko 
Original original Original Dangbana show 
Original original original Dangbana shoko
Original original
Original Dangbana Show
Original original Original dangbana shoko 
Original Dangbana show (Dangbana sho sho sho)
Original Dangbana show 
Original Dangbana shoko

WRITERS

Oluwaseun Fapetu, Oluwaseyi Fapetu

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity