Niggas wan pull up my ama
Niggas wey try am before all of dem been tuwama
Nigga don't play with me nigga go play with your mama
Me I dey pray to Oluwa I know I go hammer
Give my baby aura salad e be like I bam her
100 messages omo that shima na spammer
Knack am kalambolo no be say me I be barber
We dey try chop wire no let us come chop your fada
I cannot fuck with that boy omo that boy na wawa
Rent is due and e cost like I dey for Maitama
That money wey I dey find omo ehn if I catch am
Instead wey I go go ama I rather go harder
I'm tryna roll up a spliff
Shawty tryna roll with me
We just dey pop pop pop something
She say I'm hot like I'm Ose Oji
Told her I been in the gym
But she wan dey highlife with me
Boys dey active dey achieve kalu
The kele say she wanna dey under
Say she wan mount under my canopy
No be Mavins but no wam Adaobi
Niggas go whine you but sha no gree
I dey secure the kpa like halogen
I'm having these niggas shook like tambourine
Niggas wan pull up my ama
Niggas wey try am before all of dem been tuwama
Nigga don't play with me nigga go play with your mama
Me I dey pray to Oluwa I know I go hammer
I no dey sleep no dey zzz
Wake up and get to the slip
Nigga I'm top like a zink
Nigga I'm top like a zink
I no dey sleep no dey zzz
Wake up and get to the slip
Nigga I'm top like a zink
Nigga I'm top like a zink
Remember the times I was broke as fuck
My slimeski just got a Vsix now every night we just dey match am
Karma is a bitch I carry am go aparte now every night I just dey knack am