I get one kele wey dey bill me stress me i swear e remain make she ask for my life yeah
Anything she want i dey buy her mama sef know say me i don try
Everything you wanted mehn i had to run that
If i no run this one omo you no go die

I don tire to dey buy buy if i no run this one omor you no go
Why you always want me buying something
I'm tryna tell you love that's not fair
See i know that you that soft girl
But i ain't spending way past my budget
I know you be on that iPhone thang
You wanna use the latest just like your friends
I can't afford it don't mean i don't care
Just reason with me and apply conscience
I got ps and i got my problems
I got bills and i gotta solve em
You my queen and i swear i gotcha
If i get straight then you straight no frontin'
Need us to hold on to this like forceps
You know i got your back like 100
Suru instead you mad and upset
You don't care if i'm okay right upstairs right upstairs yeah