LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Osuofia (feat. Moefasa)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
I no dey force am nigga no be so my nigga
Men I'm moving with caution nigga
I get ot like Osuofia nigga
I ain't even gotta sweat cos
Everything wey i do ten
My ot dey on ten yeah
My shima dey on ten
Omo nah ten o na ten
I no dey force am nigga no be so my nigga
Men I'm moving with caution nigga
I get ot like Osuofia nigga
I ain't even gotta sweat cos
Everything wey i do ten
My ot dey on ten
My shima sef na ten
Omo nah 10 over 10
Yuh yeah
Way the boy balling like gaucho i suppose to dey wear number 10
I need more mints from Cbn everyday cause a g gotta spend
I ain't even moving like Vdm but i swear all these opps gon learn
If i dey lie make i bend
Efrebor efrebor
You go wound o
Kick a nigga ass like it's judo
When they hear my shit they say i'm 2 dope at the same time undeniably the uno
Know she only digging for my soul she don't do gold
I'm only sipping i don't do coke
I'm not thinking i just do it bro
Nikes on my feet
When i step men it's too cold
Yo me i dey for the grind
Change am for me me i change am for am and i can't complain
E get wetin i dey find
Finna run up the stacks like Dangote
Kele wan dey misyan?
For where i dey i don japa japa bye bye (gobe)
Men niggas getting guap from the trap all day i don't even wanna somebody say that crime don't pay
I no dey force am nigga no be so my nigga
Men I'm moving with caution nigga
I get ot like Osuofia nigga
I ain't even gotta sweat cos
Everything wey i do ten
My ot dey on ten yeah
My shima dey on ten
Omo nah ten o na ten
I no dey force am nigga no be so my nigga
Men I'm moving with caution nigga
I get ot like Osuofia nigga
I ain't even gotta sweat cos
Everything wey i do ten
My ot dey on ten
My shima sef na ten
Omo nah 10 over 10
Baba agreement na agreement
Nkem owoh standard
I dey stunt on bros with my white singlet
They think say punani na achievement
Make dem no allow me vex
Me i just wan cash these cheques
Catching jets while they catching feelings
How i kill shit mehn its quite intense
I dey grind all day give a fuck bout no crusher
Foolish with the flow i dey move like Osuofia
If na one thing i no like na olopa eh
Look niggas go Slap am touch am
Mehn we straight out the 234
If u play with my doe e dey cause man trauma
Smoke a nigga up like my goddamn rothmans
Them go need call fire brigade Moefasa na arsonist
I'm bout to light this whole shit up where boys dey when we been dey trap these ps (Where)
We go dagbo you of your belongings boys outside just jacking things
Never been a fuckboy cant be me
I never been a

WRITERS

Caleb Musa, Onyekaba Onyedikachi

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity