LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Rambo (feat. EESKAY)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Make una
Make nobody come dey follow me play for here omo cause I ain't no regular
Normally I dey burst anything but this time around I'm bursting your medulla
Bad b she water like Korra she coming like Korra she coming like Janemena
Bad b she coming like Janemena
Janemena
Ye ah
E sharp o
Bend low and touch your knees and toe ah
I pull up in my picanto
I never march am but e dey kickstart o ah
She comot from Utako but if you see her you go say nah Chicago ye
And me I no fit to cast o
I carry heavy kala like I be Rambo
Omo me I don show like I be Jango all fuck boys dem make them discharge o
Puff puff pass no dey loose guard o
Bros come no dey play with my spark o
Can't believe my eye baby is that so
Way e dey bounce o baby girl mad o
I can't stand cos e dey stand o
Bad gyal talk say she understand o
I'm in Abuja now she wanna fuck with me
Tf money for gas she ah show up quickly
Her defense tight but I got a strong midfield
I'm Guardiola formation nah 433
She love dollar looking for some luck with me
No be say she really dey in love with me
I be wan run street now she don run me
Na when day break nah e dawn on me
(I don't care Bebe)
Make una (carry am go chop am)
Make una no come dey follow me play for here omo cause I ain't no regular
Normally I dey burst anything but this time around I'm bursting your medulla
Bad b she water like Korra she coming like Korra she coming like Janemena
Bad b she coming like Janemena
Janemena
Ye ah
E sharp o
Bend low and touch your knees and toe ah
I pull up in my picanto
I never march am but e dey kickstart o ah
She comot from Utako but if you see her you go say nah Chicago ye
And me I no fit to cast o
I carry heavy kala like I be Rambo
Bendlow
Bendlow
And see what the lord can do
As she bend low I'm shifting her womb
To the left to the right
I'm doing the will of God (Pastor pray for me)
In the day in the night
I'm ready to point and kill
I be like hospital way I dey discharge hoes
Burst out two Sprinters
The chenkes we carry
Their nyash no fit fit for the picanto
Tic tac toe
I put all my exes in one hole
Who you wan hold
I dey secure the state right now I dey feel like Ribadu
The real baddo
The way that I'm making these youths to feel at home
This Broski thinks that he's Reekado
If I fire Katapot you must fall for the market square
(Yakata)
Stop all that foolishness you're not bad
No be say I no hold all the cards
I patient dey wait make these nigga dey cast
Wetin my eyes see for trap
If I no come kpai omo mean e say I bad
I no dey wait for the plug if I order an ounce
E station for outside my house
Get me lit
Get me lit
Eeskay I been lit since a jit
This no be cap nah legit
What God cannot do don't exist
Speaking of Jamilah
Sweet one wey I meet for Gemini
I no know she be twins like gemini
Both of them con dey tear me eye
As long as they ready to share me
Why
Omo bros if e no nack you
Oya Chicago
Make you take two drags make e no shak you
Omo dey with me
Omo Ishaku
One touch pass the finishing dey on Lukaku
Ye ah
E sharp o
Bend low and touch your knees and toe ah
I pull up in my picanto
I never march am but e dey kickstart o ah
She comot from Utako but if you see her you go say nah Chicago ye
And me I no fit to cast o
I carry heavy kala like I be Rambo
Ye ah
E sharp o
Bend low and touch your knees and toe ah
I pull up in my picanto
I never march am but e dey kickstart o ah
She comot from Utako but if you see her you go say nah Chicago ye
And me I no fit to cast o
I carry heavy kala like I be Rambo

WRITERS

Caleb Musa, Ishaq Bello

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity