LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

My Mind

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
You’ve been on my mind
All I think about is you
When I sleep for night
All I see is you

You dey do me like shayo
I don dey mezebu
Wetin you gimme chop
E Dey make me act a fool

You Dey for my mind
Baby
You Dey for my mind
Every single time
Baby
Every single time
Girl you’re hard to find
Girl your type is hard to find
Make e no go far or amma lose my mind

Comment allez-vous
Tell me what e do
Want to Dey with you
Tell me what e do

Comment allez-vous
Tell me what e do
Want to Dey with you
Tell me what e do

I miss only you
I miss only you

Girl na you you you you you
Wey Dey burst my mind
I swear I no fit focus
I go do whatever it takes to get to you
I go dey your side my girl I won’t take so long

You’ve been on my mind
All I think about is you
When I sleep for night
All I see is you

You dey do me like shayo
I don dey mezebu
Wetin you gimme chop
E Dey make me act a fool

You Dey for my mind
Baby
You Dey for my mind
Every single time
Baby
Every single time
Girl you’re hard to find
Girl your type is hard to find
Make e no go far or amma lose my mind

Comment allez-vous
Tell me what e do
Want to Dey with you
Tell me what e do

Comment allez-vous
Tell me what e do
Want to Dey with you
Tell me what e do

WRITERS

Johnson IP, Trill Xoe

PUBLISHERS

Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None