Pain running through my veins and bones
I know that tomorrow I fit go psycho
I don take medicine overdose
Maybe when the tears flow all the pains can go
All the friends don turn foes
But I dey stay glass house so I no fit throw stones
Saw my brother last night
But this morning dem don tell me say e don go oh
Hoping say the bad turn good
When you cannot keep your cool
This is the life I choose
Hoping say the bad turn good
When you cannot keep your
But you know I gats buckle up
Cos e don start to dey turn war
Nobody fit to show you that only God
Ain't nobody for this green earth wey me trust
Only momsy be fuel for my motto
Human being dem dey funny Sam Loco
But I got guys wey dey roll me jombo
Hoping say the bad turn good
When you cannot keep your cool
This is the life I choose
Hoping say the bad turn good
When you cannot keep your