I promise to make Nigeria great again
I am not doing this for me but for my people
This country will not remain the same
I promise I will shock you
Even na to sell dead body (uh)
I don't care who go take the bullet (ah)
As long as I make my money (ha)
I must chop your daily bread
Na watin dem dey talk this days cause
Wey Dey think of only him self
Wey Dey do for only him self
She came all the way from calabar to Lagos state
If you fall in love with her you are on your own
Cause she came for one reason
But she don't give a fuck cause
Wey Dey think of only him self
Wey Dey do for only him self (ah)
Good morning church of God
Today we are going to be talking about a dimension of wealth and prosperity
You see in this dimension the only way you can connect you have to drop a dangerous seed
The kind of seed that would make god to stand up from his throne yes
Some of you in this church you drop money
And god is looking at you and laughing saying this your situation will never stop
On till you drop a kind of money that will even make me your pastor to pray for you extra
If you believe the word of Gid shout hallelujah