They call me seven figures baby, baby
Me i no wan waste my time
(Me i no wan waste my time)
Me i no wan waste my time
(Me i no wan waste my time)
Dem No fii block my shine
(Dem no fii block my shine) Ahhh Yooo Yoo
Dem No fii block my shine
(Dem no fii block my shine)
Ama motherfucking problem, I give them problem
When you fucking bring your problem, I mean your problem
Na me still dey solve dem ehn ehn
ICBC, I'm steady getting busy
Causing traffic, Causing traffic
See plenty money, Money over bicthes
Cause we came from the trenches
Yeah we up from the trenches
Tell me why you wan come dey para o
Everybody know say you be barawo
Everybody know you be barawo
Tell me why you wan come dey para o
Won Mo mi L'everywhere Ikorodu si Agege
From Lagos down to china o
Ama motherfucking problem, I give them problem
When you fucking bring your problem, I mean your problem
Na me still dey solve dem ehn ehn
Light up mi riddim like me light up mi w**d
Burn down trees for wetin eyes don see
Me i no wan die too young, too young
So i give dem gbedu wey dey give dem goosebuuuuum, Goosebump
Mo'n pe e Lori phone o Gbe call