Sitting at the corner sitting at the corner
Pipping from the corner like a shooter oh Lord
Boys doing gbanna boys doing gbanna
But we never sleep on the dream oh no (Ah who that?)
Sitting at the corner sitting at the corner
Pipping from the corner like a shooter oh Lord
Boys doing gbanna boys doing gbanna (omo boys doing gbanna)
But we never sleep on the dream oh no
Omo won komi je oh (oh oh oh)
Omo won komi je lati pk wonu gidi
You know when i pull up omo you know is a jiggy
Issa fast lane omo scar face omo
Wasere give me update omo
London girls them all pretty
South african girls them all litty
Oh island girls drips on check
Awon temi gbowo wole malo be
Ori won o da won le won o ba
Na me be dey ginger you bowun e o ja
Emi won o ka se ole ba omi se ota
Disturb the show awe ginger mi oda (one more)
Ori won o da won le won o ba
Na me be dey ginger you bowun e o ja
Emi won o ka se ole ba omi se ota
Disturb the show awe ginger mi oda
Oya grind for me baby grind for me
Wine for me oya wine for me
Hold something baby hold something
Oya baby give it to me wetin me i never see
Omo kilode Kilode aaahn kilode ah kilode
I dey deliver pass go kada
Its a ghetto something emi duro daada
Oya go gaga baby jo daada
Oya lucy comport omo lile mowa on God
Omo mowa untouch original ghetto icon