LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Long Para

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
CHORUS
Anybody wey no like me i swear na jonze padi
Double wahala for their own body

Anybody wey no like me i swear na jonze padi
Double wahala for their own body

For my matter go asylum
No be me you go gather for
I getty my para wey long
I getty brotherhood wey strong(iyo)
Double wahala for their own body!

VERSE
Wickedly wickedly
Moving very dangerously
Recklessly
Men no go show you mercy
Tell me
Why them no go ride for me
Man im never lonely
All my men gather dey
Carry my kaya go another city
Wetin i dey find
I dey find money oh
Away Faraway
Omo na different pattern
Men dem gallant
Men dem mount
If you para my men go para
You already know how the thing goes down
Down down down
Ahhh ahhh
Away Faraway ohhh

CHORUS
Anybody wey no like me i swear na jonze padi
Double wahala for their own body

Anybody wey no like me i swear na jonze padi
Double wahala for their own body

For my matter go asylum
No be me you go gather for
I getty my para wey long
I getty brotherhood wey strong(iyo)
Double wahala for their own body!

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Anger

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Substance Use

From This Artist