LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Yayayo

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
La vie jolie l'argent est chaud a mort
oublie la biere maintenant je veux ciroq
for kongossa you no go lock your mop
tell Monica tell Monica say
I don di run Impala

The musician wey comot Cameroon
that musician wey comot Cameroon
I sing the song and people summersault
my song go make your head go
one side side

For Cote d'ivoire they do me yayayo
Nigeria people do me yayayo
my Ghana girls di do me yayayo
Kampala girls di do me yayayo

Me and you we like to make money
when I make money I like for chop money oh
Me and you we like to make money
when I make money I like for chop money oh

I kill the beat when i control the sol-fa
so la so ti ti la so la fa so
I be manyaka boy for grow I suffer
because I no get man wey dey for up
ma vie va changer mon Dieu est en-haut
je marche vers mon succes
ma vie va changer mon Dieu est en-haut
je marche vers mon succes

oh uh yeah yeah

The musician wey comot Cameroon
that musician wey comot Cameroon
I sing the song and people summersault
my song go make your head go
one side side

For Brazzaville they do me yayayo
soweto girls di do me yayayo
For Mozambique they do me yayayo
cngola people do me yayayo

Me and you we like to make money
when I make money I like for chop money oh
Me and you we like to make money
when I make money I like for chop money oh

Everywhere I go they put their eyes on me
If I ever do you wrong accept apology yeah
Everywhere I go they put their eyes on me
If I ever do you wrong accept apology yeah
yeah yeah yeah yeah yeah

Bamenda people do me yayayo
Douala people do me yayayo
Yaoundé people do me yayayo
My UB girls they do me yayayo

Me and you we like to make money
when I make money I like for chop money oh
Me and you we like to make money
when I make money I like for chop money oh

WRITERS

AWUNGANYI ETIENDEM NKEMASONG, BONGLIY KARL

PUBLISHERS

Lyrics © TUNECORE INC, Downtown Music Publishing

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence

From This Artist