No call me bloodline, ah nah yeah
Cuz when you see me you go laugh, when you gather for my back you go talk shit so fuck that
So, no come dey wonder say if you go be my brother make you tell me
And make I show you all the things you need to see to be my brother ah
We told different story here
Steady grinding everyday i be hustler
I don do many things wey you never do before
I don see many things wey you never see before
I say don't call me bloodline yeah
Ejeh mi eje, ejeh mi eje, ejeh mi eje
Ejeh mi eje, ejeh mi eje, ejeh mi eje
Ejeh mi eje, ejeh mi eje, ejeh mi eje
Ejeh mi eje, ejeh mi eje, ejeh mi eje
Ye, kilefe wi, kile tu fe so
So many times I've see brother killing brothers
And father killing daughters
But you say blood for blood, blood for blood yeah
You said gun for gun, gun for gun yeah
Make you call for God, call for healness
State all the shit you did, seek forgiveness
And when dem hear me sing I say make dem shout
And when dem hear me vibe i say make dem clap
And as my story be I say make dem yarn am
I no dey hear the kain thing wey dem yarn
I no dey hear the kain thing, the kain thing, the kain thing
We told different story here
Steady grinding everyday i be hustler
I don do many things wey you never do before
I don see many things wey you never see before
I say don't call me bloodline, yeah
Ejeh mi eje, ejeh mi eje, ejeh mi eje
Ejeh mi eje, ejeh mi eje, ejeh mi eje
Ejeh mi eje, ejeh mi eje, ejeh mi eje
Ejeh mi eje, ejeh mi eje, ejeh mi eje