Thank God it's a friday (TGIF)
Turn it up like my birthday
We gyrate, it's our holiday
And if dem like make dem try omo dem no fit to stop my vibe, yeah
If na your bae you dey find, ehn omo she don dey my side
Don't stress me (Omo, omo)
Don't test me (Like a that)
You don't send me (Omo, omo)
You know it's weekend we wan get naughty oh
Cuz my head don full like girl wey carry overload
Too much stress in the air, omo my head fit blow
But tonight i'm on DND (Hmmm)
Like pikin wey dey cry no disturb my peace (Hun hun hun hun)
And all my girls are getting payed
Your girl dey Microsoft my body
She dey roll up the J SHE DEY YODI
Don't call I dey lick up her tangerine
She dey help me quench my konji oh ye
Don't stress me (Omo, omo)
Don't test me (Like a that)
You don't send me (Omo, omo)
GCN for the girls dem my buddy