LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Nakupenda

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Uhm, yes uhm
Cuz I feel like
Like, this is amazing
A4 for the girls dem (gbabe)
I'm for the ladies
HADEE
This is amazing
Oh baby this kind love make me shamayan
She said sweet dreams make I sleep oh ah (sleep no)
Oh Lord of mercy I'm falling in love
This kinda loving gat me so involved yeah
I no fit lie
I no fit lie, I no fit to die for your girl
I fit to fight for you
I'll ride for you my baby
Oya speedometer make we run
Fire down Saromina make we dance
I go give all the love wey you want
Give you anything, everything you deserve
Say you love me, I know
And I love you, you know
Baby girl make we dey for life
Make we dey for life, A4 for the girls dem
Ye, I go dey where you dey
Where you dey I go dey there o
I go dey where you dey
If you leave na gobe
I go dey where you dey
Tell me where you dey I go dey there o
I go dey where you dey
If you leave na gobe
Oya Cinderella, Nakupenda
Give me love make we dey forever o (Baby yeh)
Cinderella, Nakupenda
Titi laye baby girl I go dey (Baby yeh)
Cinderella, Nakupenda (Baby yeh yeh)
Give me love make we dey forever o
Cinderella, Nakupenda
Titi laye baby girl I go dey
Na she dey make me dey fall likadis
Oya take it Eazi likadat
Zagadat (Ye Ye)
Likadat (Ye Ye)
She like the fvck boi likadat
Ife YIMILORI turn me on
Make i yi'e Lori'yonrin nor
No dey give me story for the love
Abeg na story for the god's
Turinyorinyon Ta Ta
Sweet body shape, Figure Eighted
So BadMan dey wait, ah
Our throwback is a Date
Your backside gat me insane baby
Please baby (Please baby)
Take it Easy
Easy baby girl
I go dey where you dey
Where you dey I go dey there o
I go dey where you dey
If you leave na gobe
I go dey where you dey
Tell me where you dey I go dey there o
I go dey where you dey
If you leave na gobe
Oya Cinderella, Nakupenda
Give me love make we dey forever o (Baby yeh)
Cinderella, Nakupenda
Titi laye baby girl I go dey (Baby yeh)
Cinderella, Nakupenda (Baby yeh yeh)
Give me love make we dey forever o
Cinderella, Nakupenda
Titi laye baby girl I go dey

WRITERS

Taiwo Afolabi

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual