LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

R42 (Room 42)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
In the rain in the sun
Any weather that you want it
So fun mi ki'n to lo
Baby mi mo ti'n lo (Si Eko)
Phone dey ring so pick up
Make ya, ya body proper
I dey call to link up
Baby girl bring me closer
Girl I'll stand by you
I'll be with you
I'll make Room 4 Two
Just me and you
Girl I'll stand by you
I dey with you
I'll make Room 4 Two
Just me and you
See my Melanin por por
O'por por, O'por por, O'por por
Melanin por por
Omo to Shan Shan
You too mor mor uch
See my Melanin por por
O'por por, O'por por, O'por por
Melanin por por
Omo to Shan Shan
You too much
Baby bami soro
Je alo koro
Malo Fhor Fhor Fhor
Malo Fhor
Baby bami soro
Je alo koro
Ko Malo Fhor Fhor Fhor
Malo Fhor, Fhor
Her Ibadi my property (L'eko)
Aniko ji mi'n 4:30 (Yebo)
Cuz you dey deal with Pop Artist
In the club with 4Kerty
Ibadi so proper
Ani ma sare wole to'ba
I fit to break my KOLO for you girl ko matter
Ibadi yen gan lo matter, ohun lo matter gan gan
See my Melanin por por
O'por por, O'por por, O'por por
Melanin por por
Omo to Shan Shan
You too mor mor uch
See my Melanin por por
O'por por, O'por por, O'por por
Melanin por por
Omo to Shan Shan
You too much

WRITERS

Taiwo Afolabi

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None