All of dem them dey talk our matter
All of dem them dey talk our matter
They call me younger pee nah nah
All of dem them dey talk our matter
All of dem them dey talk our matter
Dem go still talk my matter
Dem be talki talki oloshi
Dem go still talk your matter
Dem be talki talki oloshi eh eh
This shit gat me mesmerize at the end all of us go die
Abeg you humble yourself make you no dey gberaga
If you like make you stab me from the back, asesile labowaba
Tell me why dem no go talk
Mercy mercy mercy oh father
Bless me bless me bless me oh baba
E be grace wey I dey see you hear
Tell me why you wan dey beef me now
Chale make you wait, tell me why you come dey hate oh oh
Na baba God dey gat me high rate
I know, as dem dey talk dem go celebrate me last last oh
When you broke dem go talk, if you come rich dem go vex am too
When you eat dem go talk, if you no eat dem go laugh at you
When you fresh dem go talk, if you come rough na to wave at you
If you talk dem go talk, if you no talk dem go talk am too
Dem go still talk am o, eh eh
Dem go still talk my matter
Dem be talki talki oloshi
Dem go still talk your matter
Dem be talki talki oloshi eh eh
Shebi aiye o pe meji rara
Do what you know how to do brother I say soon time go tell
Shebi aiye o pe meji rara
Do what you know how to do brother I say soon time go tell
Why you keep on calling me brother when you keep on snitching on me, Kilode
Why you gat to show me fake love when you gat no feelings for me
Ye eh, i can't lie, I can't lie
I no wan die, you no wan die ye ye
Make we just dey live fine
When you broke dem go talk, when you come rich dem go talk am too
When you eat dem go talk, when you no eat na to laugh at you
Fresh fine boy dem go talk, if you come rough na to wave at you
When you talk dem go talk, when you no talk dem go talk am too
If nobody talks about you then you are nobody, nobody, nobody ye ye
If nobody talks about you then you are nobody, nobody