You be the only girl I've been waiting for
Remember last time we saw
I was shy but God gimme second chance
I will never let you go pass me by
I will hold you tight till you become
Everything you do dey sweeti me for body
Anytime you hold me e just dey affecting my oblongata
My medulla don dey scatter
My hearti race like Usain bolt
Everything you do dey sweeti me for body
Anytime you hold me e just dey affecti my oblongata
My medulla don dey scatter
My hearti race like Usain bolt
WRITERS
Bankole Anuoluwa, Samuel Edoror, Akinboade Damilare Emmanuel, Samzi Bumerey