Na him make me start to busy
Cox I got to move am proper
Na the advice wey dem offer
Beause everything ma to set
All of them wey talk trash
Coming from the backstage
Look at what I'm sitting on
When demboys be pulling up
Me I carry muscle for my grind
Make I just dey for my side
Kele for her side money on my mind
Me I carry muscle for my grind
Make I just dey for my side
Kele for her side money on my mind
About many things wey sup
All the blessings I dey get
All the lessons I dey learn
Steady balling for the win
A.A.R.E is definitely him
Me I carry muscle for my grind
Make I just dey for my side
Kele for her side money on my mind
Me I carry muscle for my grind
Make I just dey for my side
Kele for her side money on my mind