LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Money

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ahah ahn
Say them call me Boy C
It’s Psamwise the beat murderer
To get the money, na must
Kudi by all means at all
You say money na evil but
The breads and bills e Dey sort

Money Dey stop nonsense
I gatz to stack wallet
Anything for money correct
You know me Dey honest

Loyalty on hundred
I gatz to stay modest
I let my spirit rise
I’m focused on the prize

Money, Money Ego Kudi
Ajewamiri
One thing that gives fully value
Certified, innit?

Money, Money Ego Kudi
Ajewamiri
Wa Fi Ile mi se’bugbe ah
K’Ajewamiri

Dinero necesito
I’m looking for the ego
I just dey find the money
Sapa make me worry oh
Amiri oh
We no go lack money laye amin oo
When them see me comin them shout sabi oo
Plenty blessings comin my way
Amin ooo

Money, Money Ego Kudi
Ajewamiri
One thing that gives fully value
Certified, innit?

Money, Money Ego Kudi
Ajewamiri
Wa Fi Ile mi se’bugbe ah
K’Ajewamiri

I dey in sync with flow
My spirit rise and know
I let go of all doubts
Wey fit con make me slow

Money na necessity
E dey speed velocity
You see my simplicity
Money fuel ability

I’m trusting the process
And the gift I possess
Let the rhythm of life
Be the rhythm I know

Money, Money Ego Kudi
Ajewamiri
One thing that gives fully value
Certified, innit?

Money, Money Ego Kudi
Ajewamiri
Wa Fi Ile mi se’bugbe ah
K’Ajewamiri

WRITERS

SAMUEL OLUWADAMILARE

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence