LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Silently

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Maggie Margaret
‎Oloun fe ban challenge
‎S'omo emi o n ta betting
‎But I'll show you who I really be
‎
‎I fit go silentty
‎I dey go through some challenges
‎Doctor Emergency
‎Come check on me and my bestie
‎
‎No be say we no carry go but
‎Baby call me achalugo
‎E dey turn me on the low low
‎Micheal Jackson Awilolo
‎
‎Oleku, Olekesusi
‎Oleju, Eleyi too sweet
Oleku, Olekesusi
‎Oleju, Eleyi too sweet

‎No wagers needed, just my name
‎Prove my worth and seal my fame
‎Oleku mi o n se buba
‎if I see agbada, made fi buga
I'm alert on my toes
‎I dey drink, I don't jonze
‎Me and people sabi each other yes
‎Dem dancing to my flows
‎
Oleku, Olekesusi
‎Oleju, Eleyi too sweet
Oleku, Olekesusi
‎Oleju, Eleyi too sweet

Maggie Margaret
‎Oloun fe ban challenge
‎S'omo emi o n ta betting
‎But I'll show you who I really be
‎
‎I fit go silentty
‎I dey go through some challenges
‎Doctor Emergency
‎Come check on me and my bestie
‎
‎No be say we no carry go but
‎Baby call me achalugo
‎E dey turn me on the low low
‎Micheal Jackson Awilolo

Oleku, Olekesusi
‎Oleju, Eleyi too sweet
Oleku, Olekesusi
‎Oleju, Eleyi too sweet

WRITERS

Olapade Rofiat Omowunmi

PUBLISHERS

Lyrics © VUGA MUSIC INC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Gambling