They called me abdexteo, yeah! Yeah,,
you go, go there for HOLIDAY
I just wanna have a GOOD TIME
I no want make dem KOLOBI you
please no Dey waste time,
I no go worry about jealousy oh oh oh oh,,
but, Omo you no Dey hear word
as long as you go Dey Girl
say, na you wey Dey cool me down down down
You must to feel my pain yeah yeah,,
you go, go there for holiday
I just wanna have a GOOD TIME
I no want make dem KOLOBI YOU
please no dey waste time,
I no go worry about Jealousy oh oh oh oh,,