LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Details

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
I know my dealer, I know my dealer dealer

Babe, original lomo yén no China
I just dey pre ur fine face
And ur sexy eye liner
Baby no fear
I no go do u no BS
Or make I play u like PS
No tears, u dey my care

Baby no fear
I no go do u no BS
Or make I play u like PS
No tears, u dey my care
Oh no no!!

Shey make I sing for u
Something like wike
Wike band dey sing
She get big baddy
Shey u dey see the details
Details I dey see

Make I sing for u
Wike band dey sing
She get big baddy
Shey u dey see the details
Details I dey see

I know my dealer, I know my dealer dealer
I know my dealer, I know my dealer dealer
I know my dealer, I know my dealer dealer
I know my dealer, I know my dealer dealer

I know my dealer, I know my dealer dealer
I know my dealer, I know my dealer dealer
I know my dealer, I know my dealer dealer
I know my dealer, I know my dealer dealer

Baby I'm catching cold oh
This feeling dey take my soul
Away-way
Gat me taking note oh
E Côme be like we don take oat oh
Babe, na ur matter wey full my head
Girl u dey gbakamm isi I swear
& if na beg u want, babe Abeg Abeg!!

Baby no fear
I no go do u no BS
Or make I play u like PS
No tears, u dey my care

Baby no fear
I no go do u no BS
Or make I play u like PS
No tears, u dey my care
Oh no no!!

Shey make I sing for u
Something like wike
Wike band dey sing
She get big baddy
Shey u dey see the details
Details I dey see

Make I sing for u
Wike band dey sing
She get big baddy
Shey u dey see the details
Details I dey see

I know my dealer, I know my dealer dealer
I know my dealer, I know my dealer dealer
I know my dealer, I know my dealer dealer
I know my dealer, I know my dealer dealer

I know my dealer, I know my dealer dealer
I know my dealer, I know my dealer dealer
I know my dealer, I know my dealer dealer
I know my dealer, I know my dealer dealer

WRITERS

Abdulmalik Usman

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share

See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence