Excuse me whatchu trynna say
That I cannot be successful because of who?
My talent cannot pay off, that is fucking bull
Let me tell how it's done, keep pushing through
Thinking of you and your negativity
Bringing myself back to you, that hurts me frequently
I gatta find a way to keep you off my memory
Cuz anytime you there, it don't matter anymore
I'm back now it's even worse
What the hell I'm I doing back in hell-zone
I know my worth, here's a nickel make a change
It's too late for me now to sit and watch you make that change, ahn
Looking at you, looking at you, me and my crew
Me and my crew, looking at you like you don't exist
Looking at you, looking at you, me and my crew
Me and my crew, looking at you like you don't exist
Bad belle dey come everybody waka
Bad energy no be here abeg jakpa (abeg jakpa)
If you shit for church omo you must pack am (you must pack am)
You no wan pack am, na to give you make you chop am (make you chop am)
Acceptance or not, omo I go still dey live
All these girls wey think say, dem fit break my heart
Dem no know say as dem commot, na so life dey bam
Person tell me say, make I no go die for jand
Aunty no worry yourself, Oluwa get my back
The kind juju you carry for mouth, make I see am now
The prayer wey mama dey pray for us, family gallant
Omo, you get P.H.D, player hater degree
I no send you because you no get ABiliTy
Bad omen na bad omen, I cast am with Amen
Oluwa na God so let's bounce