Sha kunu kai kai , kpe ku ru kpe kpe
Kpos kuru kpu kpo, gbas kuru
We be Spinning like say all of us know wetin we dey do

We be speeding like say all of us know wetin we dey do

We be spinning like say all of us know wetin we dey do

Moving on a high way, olokpa dey for road no be say kpe
When you talk now, dem go call you werey
Jellof talk say, dem go say you smoke kpo
Anyhow sha , make we just Dey high go, kpan kpan kpan
No wear kpata, call you mad man
Go wear bata, cuz e matter
Enemies yakpa, government SARsa
We be Spinning like say all of us know wetin we dey do
We be Spinning like say all of us know wetin we dey do
We be speeding like say all of us know wetin we dey do
We be speeding like say all of us know wetin we dey do
We be spinning like say all of us know wetin we dey do
We be spinning like say all of us know wetin we dey do
Dem go gbagaun, talk wey no sound
Wan con lockdown, social media
Look at how the soldiers kill my people
Government no want make the country peaceful
All of us dey talk, I'm tired, simple