Shoutout to my homies out there (Ivan on the beat)
You can't be me you got no idea
They hide it from me but I found it
You can't be me you got no idea
They hide it from me but I found it
Asem aba, that be when you want to act like angely
Coming with squad wey go back me up and sing my harmony
The thing don turn from tragedy to tragicomedy
Ye Witness it don't be told
On the dancing floor oma jo
Ye Witness it don't be told
On the dancing floor oma jo
I'm like the bad commando
I'm like the bad commando
Different type of people everyday I'm seeing in life
I thank God they don't have the switch to control my life
And I pray for better days as I be on my grind
If them no open front gate then I fit use the back(Back gate)
There's so many things wey don happen for my life
And Na only me know wetin I do to smile
It's my life, so I live it how I like
If them get problem, then na their own matter
If them start fight na who go dey oo
Make them no ask me Kilode oo
Make them no ask me Kilode oo
If them start fight na who go dey oo
Make them no ask me Kilode oo
Make them no ask me Kilode oo
On the dancing floor oma jo
Ye Witness it don't be told
On the dancing floor oma jo
I'm like the bad commando
I'm like the bad commando