I go kill anybody wey go try to Waaa Oh yeah
For my Baby my cutie Emalo wa Oo Yeah
I fit kill anybody Emalo wa oo Yeah
For my Baby my cutie Emalo wa Oo Yeah
Say Odo nti may3 quarantine
But say I never want to pariwo
For your love I go do anything Cause god damn Babe you bad Ooo
For your love I go do anything Cause god damn Babe you bad Ooo
I'm ready for the things that You Gonna do to my body
Only your love wey dey make Me to Concentrate
I'm ready for the things that You Gonna do to my body
Just want to know, if I can call You Early In the morning
Cause my heart is yearning for Your Loving
Can you give you me this your Sweet Sweet loving
Me I want to know,I want to know Ooooo
But say I never want to pariwo
For your love I go do anything Cause god damn Babe you bad Ooo
For your love I go do anything Cause god damn Babe you bad ooo
I'm ready for the things that You Gonna do to my body
Only your love wey dey make Me to Concentrate
I'm ready for the things that You Gonna do to my body
I go kill anybody wey go try to Wa oo
But say I never want to pariwo
For your love I go do anything Cause Goddamn Babe you bad Ooo