Is it cruise shey you dey whine me ni
Is it love or are you lying to me
You say my love e no matter
You say my money is all you need
Call me tonight let's talk about this
I will not let you go or else we redefine this
Baby tell me just what you think abena
No do me wayo no do me wayo eh
No do me wayo no do me wayo
Which kind love you get for me
Or what do you want from me yea yea
I gave you my time gave you my time
Now see the matter see the matter
Shey you like am say i don dey mara
Come online please don't waste my time
But you should let me know what's on your mind abena
No do me wayo no do me wayo eh
No do me wayo no do me wayo