I be omo atapata dide wey no get anything
Wooden spoon silver spoon iron spoon
My papa bin try but orun re man
You're in better place now
And hoping that somedays you will be proud of your boy
Back in the hood where i grew up
Popo dey burst on a daily
But we dey fast we dey pray we dey focused oh
Shori for the zanga where i grew up
Many talent dey die on a daily
But we dey try we dey pray we dey focused oh
A de shin light up poly mehn
Four zero lati bere sin ka scores
Anyhow he be i go cash out
Four zero lati bere sin ka scores
Anyhow he be i go cash out
Make you sodi lemonade oh
Toba de fe di karangida ma je ko wo demurrage oh
Toba de fe go the other way ogbeni ma lo je ko late oh
Back Back in the hood where i grew up
But we dey try we dey pray a de kin foor
You see in the zanga where i grew up
Many fine girls we see on a daily
But we dey scope we dey blow a de kin foor
Four zero lati bere sin ka scores
Anyhow he be i go cash out
Four zero lati bere sin ka scores
Anyhow he be i go cash out
Anyhow he be make sure say you win
Kawon olofofo ma de see you finish
Enu won lofa enu won loje
Dem see or dem no see dem go talku talku
Anyhow he be nobody holy pass
Toba di weyrey ko fi weyrey port eh
Enu won lofa enu won loje
Dem see or dem no see dem go talku talku
Four zero lati bere sin ka scores
Anyhow he be i go cash out
Four zero lati bere sin ka scores
Anyhow he be i go cash out