LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Jukpa

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Oh na na na
Omoge no lie
I like your style
Omoge me i like your vibe
I no want to dey see you cry nah nah
I love your smile ya
Omoge walahi
I say mami make you wine
This gbedu is such a vibe ya
Baby buja
Omo mi sungbalaja
Me wan chop your shito
Baby girl sho ma gbetan fun me o
Ole gan
Omo mummy le gan
For your love i be james bond
I go sing your song i be trey song Ahhh

Jukpa jukpa kpa kpa kpa kpa kpa jukpa jukpa kpa
Jukpa jukpa kpa kpa kpa kpa
I be soldier ant you be sugar sugar gar gar gar gar gar sugar sugar gar
Sugar sugar gar gar gar gar

Baby try to understand
I just want to be your man
I just want to hold your hands
Baby let's be more than friends
Oohh baby dance
Oohh baby dance
I just want to hold your hands
Oh my baby make we dance

Baby buja(Baby jukpa)
Omo mi sungbalaja (Omo mi sungbalaja)
Me wan chop your shito (Me wan chop your shito)
Baby girl sho ma gbetan fun me o
Ole gan(O le)
Omo mummy le gan(Omo mummy legan)
For your love i be james bond(Ahh)
I go sing your song i be trey song Ahhh

Jukpa jukpa kpa kpa kpa kpa kpa jukpa jukpa kpa (Mami jukpa kpa)
Jukpa jukpa kpa kpa kpa kpa
I be soldier ant you be sugar sugar gar gar gar gar gar sugar sugar gar(Sweet like sugar Gar)
Sugar sugar gar gar gar gar

WRITERS

AYOWOLE AINA

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Substance Use