What what be your problem
When my papa no be government
But still they wanna give me torment
Blood stains on your conscience
Souls trapped in the deep ends
They Lay attack on my defense
So make nobody come for me
So make nobody come for me
Talk shit better run from me
Talk shit better run from meee
So make nobody come for me
So make nobody come for me
Talk shit better run from me
Talk shit better run from meee
Aye aye they want to steal my shine away
They try to pull me down but I no fall down
They try to bully me many times but I no bother
But still they calling me brother
But me no get enemy I dey like water
When my papa no be government
But still they wanna give me torment
Blood stains on your conscience
Souls trapped in the deep ends
They Lay attack on my defense
So make nobody come for me
Talk shit better run from me
Talk shit better run from meee
So make nobody come for me
So make nobody come for me
Talk shit better run from me
Talk shit better run from meee
I’m too smart to be acting dumb
I never start I’m just having fun
But they act like they’ve had enough
Dey come dey do like say dem bad oh
Dey come dey do like say them bad oh
Anybody Wey loose guard oh..
Help me tell them say me vade oh
When my papa no be government
But still they wanna give me torment
Blood stains on your conscience
Souls trapped in the deep ends
They Lay attack on my defense
So make nobody come for me
Talk shit better run from me
Talk shit better run from meee
So make nobody come for me
So make nobody come for me
Talk shit better run from me
Talk shit better run from meee