LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Killa

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
KILA
Verse 1
My Fanta Maria
-Everybody Dey feel am
-my Fanta Maria
-if you get money you chop am

-What is the reason you left?
-All the liesAll the promises
-All of the love that we shared
-All the fun , All the

-What is the reason you left?
-All the liesAll the promises
-All of the love that we shared
-All the fun , All the fantasy

Chorus
-right now we Dey,,,,,
-Killi person
-Ashawo police
-we no Dey love
-we no commit
-biggi baker
-mami water
-na you sabi
-we no Dey beg

Killi person
-Ashawo police
-we no Dey love
-we no commit
-biggi baker
-mami water
-na you sabi
-we no Dey beg o

Verse 2
-I don see 99 ,10t0 no go kill me
-who you love no go love you back
-what a crazy feelings

-I don see 99 ,10t0 no go kill me
-who you love no go love you back
-what a crazy feelings

-see the love e Dey bit,, e Dey bit
-All the Ogogoro wey I shak for the sake of your love, e dey bit
-Omo cardiac tick attack o
-Omo see e dey pain, e dey pain
-As I dey shamanya for your sake
-Omo see dey pain,e dey pain
-Omo me I no go love again! I no love again
-E dey pain, e dey pain
-As I dey shamanya for your sake
-Omo see dey pain,e dey pain
-Omo me I no go love again! I no love again

Chorus
-right now we Dey,,,,,
-Killi person
-Ashawo police
-we no Dey love
-we no commit
-biggi baker
-mami water
-na you sabi
-we no Dey beg

Killi person
-Ashawo police
-we no Dey love
-we no commit
-biggi baker
-mami water
-na you sabi
-we no Dey beg o

-ma lo wa o
-malo garagara
-malo kanla
-Na you sabi
-orobo lekpa
-malo wa o
-malo kanla
-we no dey rest o

PUBLISHERS

Lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence