-your baker likee round about e o
-make I solve your maths o
-Chaka tatata for my baby
-Abena will you Mary me ? She tell me yes
-will you be my baby boo? She tell me yes
-Abena will you follow me? To the altar
-put are a ring on her fingers Abena tell me yes
-E be like I shak Ogogoro! Abi na kokoma hmm, I wan dey jogodo, I wan dey Jogo
-be like I shak Ogogoro! Abi na kokoma hmm, I wan dey jogodo, I wan dey Jogo
-Yoyoyo, give me that jojojo,ewo ni gbogbo ayemi,make you give me love o

-E be like I shak Ogogoro! Abi na kokoma hmm, I wandey jogodo, I wan dey Jogo