LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Sativa

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Sativa
Intro
Cos e be vibe e be vibe e be banger! Make nobody try stop me, cos I came and I saw and I conquer! I came and I saw and I conquer

Verse
-Omo I dey light up, light up on my kpoh! We no dey fear the police coming,olopa disturbing,,
-omo we dey steady run am on a low,you know say daily we disturbing and my guys been bombingnnn

Back up chorus
-say me I come with corner corner,I dey give dem jara jara!meI I no play I par para, cos I come with faya

Chorus
-Cos e be vibe e be vibe e be banger! Make nobody try stop me, cos I came and I saw and I conquer! I came and I saw and I conquer

-wey we dey high on Sativa,,, wey dey cure in my fever! Only me they smokee my killer,only me dey smokee my killer
-say we dey fly to Zanzibar!wey we dey chill with my dealer Only me they smokee my killer,only me dey smokee my killer,,, killer

-say I dey go go go! Go faster I dey Go go go, 247,, I no dey sleep at all, I dey run my race likee marathon I dey mad gon !
-my eye don red my eye don dirty,,oh my God , I love the settings! See that kele wey wan dey wine me tell am make she cut off the Jonzing
-say I dey burn burn burn my claro! Sativa na him we roll, we dey run am on code, we dey choke am faabo
-say I dey burn burn burn my claro! Sativa na him we roll, we dey run am on code, we dey choke am faabo

Back up chorus
-say me I come with corner corner,I dey give dem jara jara!meI I no play I par para, cos I come with faya
-say me I come with corner corner,I dey give dem jara jara!meI I no play I par para, cos I come with faya

BU
(Oh my senseba, Oh my senseba, Oh my senseba, Oh my senseba, my senseba, I dey fly to Zanzibar ah hah,, senseba )

Chorus
-Cos e be vibe e be vibe e be banger! Make nobody try stop me, cos I came and I saw and I conquer! I came and I saw and I conquer
-Cos e be vibe e be vibe e be banger! Make nobody try stop me, cos I came and I saw and I conquer! I came and I saw and I conquer

-wey we dey high on Sativa,,, wey dey keyu in my fever! Only me they smokee my killer,only me dey smokee my killer
-say we dey fly to Zanzibar!wey we dey chill with my dealer Only me they smokee my killer,only me dey smokee my killer,,, killer

Outro

Say I dey go go go! Go faster I dey Go go go, 247,, I no dey sleep at all

Say me I come with corner corner,I dey give dem jara jara!meI I no play I par para, cos I come with faya

Say we dey fly to Zanzibar!wey we dey chill with my dealer Only me they smokee my killer,only me dey smokee my killer,,, killer

PUBLISHERS

Lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc.

Share icon and text

Share

See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Substance Use