LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Shege

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Shege
Intro
Yeyeyeye

Verse 1
-say I no be that kind Gee,wey go chop on another man peace,,,,,as I dey run my race make your blessings dey cover me!
-susukusu susu,awon government kosu nothing, you know my people be suffering jowo omo this is not funny (ehe)

Chorus
-Kini Aye losi ,kilomshele o,olopa ni Tipatipaa sii awon Odo emarora
-Aye ye kororun,talaka ni jiya o, olopa ni Tipatipaa sii awon Odo emarora
-olorun dawa o safe your children eh, olopa ni Tipatipaa sii awon Odo emarora
-mofe lati oloro,’won badura fun owo o, olopa ni Tipatipaa sii awon Odo emarora

2 verse
-if I no get I go cool off! I go call my guys for the leanest sub, some go decline some go still show love as we dey see Shege o
-Oluwa you for blind there eyes make olopa no see me this year ! Make your boy dey fly faraway! Make dem no con dey use me shine
-oriburuku back to sender wetting you plant na him you go harvest, no come here dey form righteous, make olopa no use me shine

Chorus
-Kini Aye losi ,kilomshele o,olopa ni Tipatipaa sii awon Odo emarora
-Aye ye kororun,talaka ni jiya o, olopa ni Tipatipaa sii awon Odo emarora
-olorun dawa o safe your children eh, olopa ni Tipatipaa sii awon Odo emarora
-mofe lati oloro,’won badura fun owo o, olopa ni Tipatipaa sii awon Odo emarora

PUBLISHERS

Lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

None