-zero panic rara o, Omoh logo calm down kilonsu? Hustle must to pay o no dey rush as far as we dey pray o, boh Adura mi
-kosi panic rara o, Omoh logo calm down kilonsu? Hustle must to pay o no dey rush as far as we dey pray o, boh Adura mi
-I leave love and I focus on my hustle,cos my mommy must to chop food,to Cary family you know is not by muscles,omo kpe shey man gast to struggle
-i no go school only street wey I know,jah give me strength and I know say I go blow
-i no go school only street wey I know,oluwa
Give me strength and I know say I go blow -even when getti one show one trouser,cos my hand no reach I no bother, demah enemies don gather! Oluwa give me strength and I know say I go blow,,
-Monday to Saturday, we dey hustle for our pay,we no come here to dey play, cos we no wan shalaye
-Monday to Saturday, we dey hustle for our pay,we no come here to dey play, cos we no wan to explain
-away away away away! Bad energy faraway you know am on my lane working
-away away away away! Bad energy faraway you know am on my lane working
-away away away away! Bad energy faraway you know am on my lane working
-bad energy faraway,,,, no be say I sabi do pass, but papa God dey work Aje, so me I no fyt fall astray,,, so steady I dey run my Race! I don see plenty Manything my family dey hope on me, so me I no fyt stop my Gee, zero panic me am jus starting I no go gree for anybody (gree for anybody yowo)
-cos my mind dey, I no fyt fail, I give my life to the street no be play,everyday say am always on the way,I dey hustle for the pay yeye
-Monday to Saturday,you know your boy dey work! I know you need some love, I know you had enough
-away away away away! Bad energy faraway you know am on my lane working
-away away away away! Bad energy faraway you know am on my lane working