Shey you know the genesis
Omo kobilou the baddest shey you know the genesis
Say my gbedu don dey play for speaker
All the kele don dey turn up
Omo you no fit to whine my niggas
All my niggas dem dey gazo
All my nigga wey dey garan
Oya roll am make we tie up
Wey the lighter make we spark up
Tell you say i be the baddest say you no know
Been the baddest in game for a long time
I dey live my life like e be a
No dey joke when it comes to my paper
You gotta pay me if you wan see me
No dey deal in naira foreign currency
All day chasing paper me i no fit sleep
Cause wetin i go do if i no find money
Since yesterday i dey find OT
Oluwa blessing don dey cover me
My nigga make you no dey bother me
My nigga make you no dey bother
Talk say i'm the baddest i no stutter
I no likey this your palava
Everytime shey make i pastey my aza
No change am for me you gats talk correct
Shey you no dey see all the money full for ghana must go
Abena baby take all money girl carry go
E no really matter i just got 10 milly for a show
You gotta pay me if you wan see me
No dey deal in naira foreign currency
All day chasing paper me i no fit sleep
Cause wetin i go do if i no find money
Since yesterday i dey find OT
Oluwa blessing don dey cover me
My nigga make you no dey bother me