Came through in a Porsche Panamera
Inna me car my girl don sit down pon me
Cock it up now go down for me
Plenty bar no de buga for me
Black shades and wear short nicker Badman and i blow my cigar
Badman and i blow my cigar
I nearly bash my car when i raise am
I nearly bash my car when i raise am
I nearly bash my car when i raise am
240 on a highway when i raise am
We gonna party jaye when i raise am
240 on a highway when i raise am
We gonna party jaye when i raise am
Front and back kele carry body
Can you match this energy
And i'm a prince i'm a prodigy
When your down just call on me
My girl shebi you like to faji
Put you in a 'rari be your OG
When i raise am burst your brain you go like am
The gyaldem now wanna ride that
I don't care about economy
Ima spend money to the full of me
I don't care about economy
Ima spend money to the full of me
Want to ride in my 2sitter
Ummita make i take to Jupiter
Clear road for the mister
240 on a highway when i raise am
We gonna party jaye when i raise am
240 on a highway when i raise am
We gonna party jaye when i raise am