Don't sleep in a bicycle yaw
All the girls wan chop banku
Shey na me dem wan tackle
I'm living the life ooo ye
I'm living the life ooo ye
I'm up for life up for life
Mashup the place I'm blessed for life
I'm up for life up for life
Mashup the place I'm blessed for life
Are you smelling the money o
My niggas be cruising the Benz, masarati them dey shout hallelujah
My niggas be cruising the Benz, masarati them dey shout hallelujah
I'm living the life ooo ye
I'm living the life ooo ye
I'm living the life ooo ye
Shey if you count all your blessings and name them one by one (one by one)
All the girls wey dey form for me before
I slay them one by one (one by one)
Now I'm nacking the good shit
Back in the days we dey borrow versace
Murphy macarthy dey ghana dey faji
We young and getting it like mr mi yagi (oshe baddest)
We own this town ye (for life)
I'm living the life ooo ye
I'm living the life ooo ye
I'm living the life ooo ye
All the girls wan chop banku
Shey na me dem wan tackle