Normally we go dey give them vibes
Normally we go dey give dem vibes
Who's that guy knocking on my door
Shey you vibes I go give you lo lo overload
One two three dem go hear my vibes demma gimme three gbosa
Who no notice who no notice see I be king for my lain
Any time I give you ema koje bee
You don't notice we started from the bottom
And now we are and now we are here
Shey make I give dem sound of vibes tota lenu
Shey make I give dem sound of joy tota lenu
Normally we go dey give dem vibes
Normally we go dey give dem vibes
We've been giving them back to back
Oya fun won je left and right
We dey always give them from air to vibe
We no dey take hard drug to rap always on action
Standing bars you grab that
You wanna be like me ogbeni
Your rapper dey drop shit
And one by myself Iya yin
Orin olorin still yet you no sing am well
This guy to dey brag self
Pe best rapper re wa ka ba e murder re
At the name called Shem p swagger
Tawon mentor e ba gbo yen lasan dem dey fear
EP wey dey swallow EP you dey hear
Still yet won nominate yin fun next rated
Shey make I give dem sound of vibes tota lenu
Shey make I give dem sound of joy tota lenu
Normally we go dey give dem vibes
Normally we go dey give dem vibes