Omotennna gimme more of you
All I need is more if you
Cos the first time I met you
You make a man go crazy like this oo
You make a man to frustrate like o
You make me coolu my heart oo
I fit to fight kung fu for
And I go do the do with you
You dey make me lose my control
What have you done done done
You dey make me they lose my control
You dey make me dey lose mind oh oh
What have you done done done
You dey make me dey lose my mind
You dey make me loose control oo
Baby I say what have you done
Oh girl you fine pass agbani darego
Oh baby no go fall my hand I beg oo
You too fine pass maami water oo
Nobody e set pass you my baby
Baby anywhere you go baby I go follow
Anything you want baby I go do for you
Hundred kilometers for you I go run your race
Even when it's raining girl I go cover for you
No time no time to check time
Baby follow me go let us have a good time
And I will be your man oo
Anything you want we go do together
You dey make me lose my control
What have you done done done
You dey make me they lose my control
You dey make me dey lose mind oh oh
What have you done done done
You dey make me dey lose my mind
You dey make me loose control oo
Baby I say what have you done