I live my life how I like
Coz if i die they'll forget about me
Karl on the beat so it's lit lit
Mendem di treat man like say man comot na space
Tu joues avec mon salaire tu es fou
I di cut na matango way ei di taste
And I'II be doing what is necessary
I live my life how I like
Coz if i die they'll forget about me
And if i die on the grind
You no ever see my face again
Je vis ma vie comme je veux
Si je meurs ils vont m'oublier yeah yeah yeah
Et si je die sur la ligne
Ils ne doivent pas voir mon visage encore yeah yeah
Zelle, cash app, cutting work man struggle
Ah dey bato inside all kind level
Everyday man gat different troubles
Everyday i uncork some bottles
Better days where you dey
Boy them di put hand inside dorty
Better days where you dey
Boy them di put hand inside
Repe no dey, ma mami no get
C'est pour ça que je falah
I nodi receive no message for ma phone
Till when i update status way ah di chop life chop life
That's when they call up call up
They wan for check up check up
Pretend for show love show love
And then they cut off cut off
I want to pull up in a benz too hah
Wetin make me different from them
I want to be that peri way dey connect to hah
Wetin make me different from them
I live my life how I like
Coz if i die they'll forget about me yeah yeah
And if i die on the grind
You no ever see ma face again yeah yeah yeah
Je vis ma vie comme je veux
Si je meurs ils vont m'oublier yeah yeah yeah
Et si je die sur la ligne
Ils ne doivent pas voir mon visage encore yeah yeah