I say girl it don tey wey you turn me on
I say girl it don tey wey you turn me on
Bring your girls make dem come to my yard
All of my guys them dey for my yard
Come make we party make we chill for my yard
Bring your girls make dem come to my yard
All of my guys them dey for my yard
Come make we party make we chill for my yard
I say girl it don tey wey you turn me on
I say girl e don tey wey you turn me on when you turn me on
No dey price machine wey you wan ride
Baby girl say na you me I wan buy
It don tey wey you come to my own side
Fine girl make you give me your back side
In the studio I'm working all night
Omo Ajay me I dey for my own grind
Streets cold say na why me I no cry
No girl wey dey look my own side
I no want another woman another woman
I say girl it don tey wey you turn me on
Bring your girls make dem come to my yard (come to my yard)
All of my guys them dey for my yard
Come make we party make we chill for my yard (come to my yard)
Bring your girls make dem come to my yard (come to my yard now)
All of my guys them dey for my yard now
(I no want another woman)
(I no want another woman)
(I no want another woman)
(I no want another woman)