For your sake I don dey manya
I don dey wrap up my Igbo
For your sake I don dey manya o (Manya Manya Manya)
The thing dey burst my dada
It come dey high me like na laga
Baby girl you set gon o (Yah Yah Yah)
Na the way wey you whine am for the party make me link up (Yah Yah Yah) (Hmm)
Onome why you mess up (Yah Yah Yah) (Hmm)
All your friends na Igboro
Na ashawo you dey link up o
The way you whine, you whine you whine
Make a man wan high wan high
Whine you whine you whine
Make a man wan high wan high
The way you whine, you whine you whine
That real wine (whine slow)
Make a man wan high wan high
I wan high (I say whine slow)
Man wan high wan high wan high (whine slow)
Manna wan die wan die wan die
I say whine slow when you put it on me go (Whine slow Whine slow)
I say whine slow make you put it on me oo (Make you put it on me)
All the others no reach o
Tell me wetin you dey find Abena
Shortie say she like me ooo
Chima tell me size no depend
Make you bring it in Amada
When I loot am them dey para
Buy Hennessy and like 5 bitter cola
Reservation for your order
And we fucking on another day
In the morning or the night when I order
Whine slow when you put it on me oo (Whine slow when you out it on me)
Shey you wan dey whine me oo (Shey you wan dey whine me )
Many maga wey dey find you
But na me she wan see oo (Say na me she wan see)
See nobody fit to shun me oo (Nobody fit to shun me)
The way you whine, you whine you whine
That real wine (I cannot fight)
Make a man wan high wan high
I wan high (I really like it)
Whine you whine you whine
That real wine (I cannot fight)
Make a man wan high wan high
I wan high (I really like it)
The way you whine you whine you whine
That real wine (I cannot fight)
Make a man wan high wan high
I wan high (I really like)
Man wan high wan high wan high (I cannot fight)
Manna wan die wan die wan die (I cannot fight)
Whine slow when you put it on me (I cannot fight)
Amada as you fine so shey you wan dey whine me oo (Shey you wan dey whine me)
Many maga wey dey find you
But na me she wan see o (Say na me she wan see)
See nobody fit to shun me o (Nobody fit to shun me)
(It's rebel x on the mix)