Who dey cry dey see road o
Plenty shine shine no be gold
Gbogbo oun to n dan ko ni wuraa
Dey juggle make dem no off the light o
And I'll be steady on time, on time
And I know you know on Ghad
And then ask for forgiveness before it's your time
And I will shine the li-i-ght
Make dem no off the light
You dey wait for downfall, oma pe
Emi ati yin ko la wa n set
All the money in a bundle
Hustle for the street and become Eleniyan
Won ti n wo mi loju tele won
Won ni man of the year you be empire
Chop all these beats like a vampire
Don't fuck with me Ima lyrical dhope
I dey with you na the popular scope
Jose Mourinho fit be popular coach
Irawo lo mo ke to rimi won a to
Who go help you no go stress you (stress you)
Who need your help no go vex you (vex you)
Anything you do sha ma ranti karma
See me now e wo mi ninu banner
And I will shine the li-i-ght
Make dem no off the light