LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

NATO

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
You tell us sey you go build schools for us
YOU DEY LIE
You tell us sey our money rather go strong
YOU DEY LIE
You tell us sey you go build factories for us
YOU DEY LIE
You tell us sey you no go steal the money

You dey lie, you no for lie, you dey lie, you no dey try
You dey lie, you no for lie, you dey lie, you no dey try
OGA KWATAKWATA

We give you power, use am proper
We give you authority, use am wisely
We give you power, fa adwen toho
We give you tumi, ma woani nda ho

You dey lie, you no for lie, you dey lie, you no dey try
You dey lie, you no for lie, you dey lie, you no dey try
OGA KWATAKWATA

Africa leaders anything dem go chop
Africa leaders anything dem go sell am
Wetin your pikin go chop wonna go kpɛmɛ
Wetin your grand pikin go chop oo wonna go kpɛmɛ
Ozokosa ko kosate Ozokosa ozosalamakasete

Ozokosa ko kosate Ozokosa ozosalamakasete

WRITERS

Akablay Anthony

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Anger

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None