Make we light up the place
Reminisce on the things dem do
A bad government light the youths
They came and switched off the light
And we still dey fight for our right
We put the flag to the sky
And na so the blood come dey raise
All the rippers and the ones wey dey fun them
2023 they want make we vote them
I swear na water go choke them
You killed my friends dem too
Big thing man never will forget
You carry money confuse all the youth
You killed the girls them too
Fire co burn dem burn dem burn dem
All the blood e co choke dem hmm
Fire co burn dem burn dem burn dem
All the blood e co hunt them hmmm